NOLLYWOOD ACTOR LEGE MIAMI ACCUSED OF RAPING TEENAGE GIRL

 Few hours after actor, Lege Miami slammed Nollywood actress Tonto Dikeh for condemning Baba Ijesha over alleged rape allegations, controversial blogger, Gistlover via Instagram alleged that the actor raped a 16year old girl after enticing her with an acting role.

    According to Gistlover; ”Lege Miami we want to throwback to that incident that happened at your residence some years back at Iwaya Lagos, how you raped a 16years old jambite,the girl is in the DM like this,you don Dey do am ever don tey,the girl you raped that you lied to her say you go give am role too,we Dey gather all of them,wa fee ku if not say Yoruba Nollywood na for anybody,wetin this kind low life rapist Dey find?blow you no blow,English you no sabi speak,na me you wan come use open eye,Ogun go kee you lege abi wetin be your name,small fame wey I give you,you wan Dey do like person wey misfortune hit for forehead,if this guy has raped you in the past please come forward too,ko ni da fun eh,bring it on,local fowl,tueh,your don are coming to fish you out,wait on it.”

Lege Don drag all of Una come out now,let everyone face their music,Leg Miami rapist we are compiling the list for you,Rapist!!!I come in peace.”









Comments

Popular posts from this blog

TIWA SAVAGE EXITS MAVIN RECORDS, JOINS UNIVERSAL MUSIC GROUP

TRAVIS GREENE WELCOMES BABY BOY